Tuesday 11 October 2016

Top 10 9ja Univeristy Wey Get Fine Fine Babes

 

Choi! Guys make una look dis thing well well o incase una wan enter school and for those wey dey find babes for inside 9ja university.
We don browse the whole 9ja school come find out say dis ten university get babes wey fine well well...Look the arrangement for down...

10.) Ahmadu Bello University (ABU)

 
The babes wey dey there fine die, u sef konfam am nah!

9.) Anambra State University (ANSU)

 

O boy chi chomtin oooo!!! See babe nah!

8.) University Of Nigeria Nsukka (UNN)

 
Ibo Kwenu! E come be like say na Ibo pipu get all d konfam babes ooo!

7.) Obafemi Awolowo University (OAU)

 
As e be so, make nobody start to ask for their number ooo!!!

6.) Covenamt University (CU)


 

If Private university no enter dis list some pipu for vex o, CU babes follow sef...

5.) University Of Portharcourt (UNIPORT)


 
Port Harcourt Chick ehn.... una sabi dem nah, dem make sense die and we don out dem for number 5

4.) Lagos State University (LASU)



If u like no gree for dis one, the tin wey we sabi be say LASU babes na number 4 for this arrangement... ;-) 

3.)  Yaba College Of Technology (YABATECH)

 

If you enter Yaba left na you sabi o! Yaba babes na number tiri for dis arrangement

2.) Imo State University (IMSU)


 

For number 2, we get IMSU babes. Ibo babes sweet well well o!

1.) University of Lagos (UNILAG)

 
 The number one for the arrangement na Unilag babes. If you no bliv, enter d school go check. 
Make una send una own list make we see...

No comments:

Post a Comment