We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Tuesday, 11 October 2016
NA ENJOYMENT NOLLYWOOD ACTRESS DEY, SEE WETIN SHE WEAR FOR LONDON
My kofam pipu see how sweet mercy aigbe look, she nack am for monochrome come use plastic shoe top am, The make up dey tight and her new hair color just make am look like barbie. She just dey look take away for London.
No comments:
Post a Comment