Wednesday 30 September 2015

Ministerial List


Konfam Pipu as e be so, the ministerial list wey oga presido talk say him go release still dey pending.

9ja don wait taya so tey everybody dey search for Google weda the list don come out. Make we get small patience with oga presido bcos him need time.

1 comment: