Monday 10 October 2016

Pipu Dey Vex For The Thing Wey Toke Makinwa Talk

 

Ah! Pipu just dey vex for the thing wey Toke talk for her new Vlog. For the Vlog she talk say make gals enjoy life well well,
say make dem do tatoo, make dem chuk if e dey hungry dem and plenty plent talk. But some pipu don come out for Twitter talk say she no suppose talk dat kind thing for video bkos e go fit to mislead young young gals. See the thing wey some pipu talk plus the video...



No comments:

Post a Comment