We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Saturday, 26 September 2015
Guy Propose To Him Babe For Airport
Konfam love love pipu dey dis kontry o. This one happen for Murtala Muhammed Airport yesterday. The guy wey him name na Tayo propose to him babe Damilola, as she dey on her way to London. The girl say he go marry the guy...Love nwa tin tin...
No comments:
Post a Comment