Friday 25 September 2015

No Enviromental Sanitation Tomorrow For Lagos



Konfam Sallah pipu for Lagos, Government don come outside talk say no enviromental sanitation tomorrow Saturday 26 September 2015, bcos dey sabi say some pipu go like to travel and do some kind of jolly jolly for dat day.
But dem talk say make we take style clean our environment tomorrow even as we dey celebrate the Salah.

No comments:

Post a Comment