Tuesday 11 October 2016

See Wetin Dis Church Do Dis Tifs

 
Pipu dey vex o! Even Church sef no dey look face again o!
As dis two tif tif enter chuch go tif for Anambra state, na so dem catch dem o. Before dem sabi wetin dey happen, d church pipu don package dem beta beating. Some pipu talk say e no good as the church do like dat, but wetin una think?

 

No comments:

Post a Comment