Friday 9 October 2015

Accident Everywhere

The scene of an accident which occurred in Ajah Lekki area of Lagos state this evening

Nawa o, the kind accidents wey dey happen this days don too much. E be like say na normal thing now because almost everyday person go post pinshor of accident, if no be trailer, e go be tipper or tanker. Nawa o, make God help us.
Wetin dey even cause all this accidents sef, shey na bad road or reckless driving abi na the two? See the one wey happen for Onipanu palm groove area for Ikorodu road today.

No comments:

Post a Comment