
Make we look dis tori wey just happen for Jamaica. The boy wey dey the pinshor marry woman wey senior am for age. The tori be say the woman wey from UK, see d boy for Skype she cum like am so tey she travel go Jamaica go marry the boy.
The boy na 22years old and the woman na 38 years, dem don even born pikin sef. So wetin u think, e gud make man marry woman wey old pass am? Talk Ya mind...

No comments:
Post a Comment