We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Thursday, 17 September 2015
Former Govanor Akpabio For Enter konfam Afang Soup
Konfam Pipu, e remain small make Ex governor enter konfam Afang soup o! The man been dey dance kukere wen him enter one hotel for London but e remain small make gbege nack am akpako as
the hotel pipu tok say him no get money for d credit card wey him wan use flenjor for the hotel. Dem no tok weda him kari babe join body o, dem say him go relax for dia as him dey take medical treatment for hospitu. U sef look as him face take be na.....
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment