Wednesday 12 October 2016

See Woman Wey Dem Baptise With Hot Water Don Almost Blind

Chai my Konfam pipu, God dey o. See how one neigbor  do hot water baptism for one woman body
Na one artist wey im name na Ugo Jesse say e dey pass jeje come see one woman in serious pain, e kuku stop ask wetin happen, na im that one say na one of the neighbr bath am hot water on top small quarrel wey dem get. Make una follow watch the video too

No comments:

Post a Comment