
My konfam pipu, youth wey dey under Aegis of Progressive Youth League don vex come attack popular APC chairman
Chief Odigie Oyegun. Dem talk say e don betray their trust and confidence wey dem get for am on top say he no accept mistake wey im do and fool Nigerian with the way e take reply the statement of Osiwaju Bola Tinubu,(National APC leader).
No comments:
Post a Comment