Konfam pipu, dem wan send one APC chief
wey im name be Chief Benjamin Apugo for Enugu go prison on top 36 million alleged fraud. E dey currently face trial for court where im talk say e no dey guilty. Dem don give am bail of 10million naira plus some other things wey e must do
No comments:
Post a Comment