Thursday 13 October 2016

See Wetin Fayose Do To Fulani Cow!!!

14581571_1816067511964420_5466919002564159575_n

Fayose wey don pass law say make no fulani herdsman raise cow for south west region
don personally take action to show say im serious o. Na for where e waka, im see cow for Afao Ekiti road. e come send youth make dem pursue the cow and even arresst one cow on top. The mata funny o, so we fit arrest cow now. Na Lere Olayinka post this pishur.
\
14670681_1816067568631081_3234775013937588645_n

14671166_1816067471964424_1072642652824200046_n

14713722_1816068025297702_5167209350306383703_n
14666112_1816067535297751_8822444854391995871_n

No comments:

Post a Comment