Thursday 13 October 2016

Boko Haram Don Release 21 Chibok Girls O!


Image result for chibok girls image

We just see for news now say them don return 21 Chiboks girls o.Na BBC kari dis news and them talk say dey drop the girls for Banki area inside Borno state early mormor today. But as e be, we never hear the konfam tori from the government.
The papa and mama of the children don come outside dey beg the government make dem help dem to torchlight weda their pikin they for their. Garba Shehu, wey be the senior special adviser to oga presido on media and publicity don talk say him never get the full gist ontop the mara, so make we fold hand dey watch.

No comments:

Post a Comment