Thursday 13 October 2016

Pastor Wey Dey Match Him Members For Inside Shush

Apostle Joshua Gambe 

Nawa o! The kind thing wey we dey see inside shush dis days taya person o.
E get one shush for inside Zimbabwe wey dem dey call Harvest Family International Ministry, and their pastor be Apostle Joshua Gambe. The tori be say the man dey match him members anyhow bkos him wan perform miracles. E even talk say him go fit turn water to wine just as Baba Jesus do am for inside Bible. If una never get shush make una kari leg go see wetin dey happen inside the man shush.... ;-)
Apostle Joshua Gambe

No comments:

Post a Comment