Tuesday 11 October 2016

See Tif Wey Wan Chop Free Rice


As pipu dey komplain say rice don cost for market, one tif tif man kari fake money enter market go buy rice. Them talk say everyday for the tif one day for the owner. As e be so, the owner get today. Dem don disgrace the man finish for inside the market . This thing happen for Abaranje, inside Ikotun area. Look anoda pinshor..

 

1 comment: