We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Tuesday 11 October 2016
NA WA O, FIRE FROM NO WHERE BURN ONE MAN WEY NO BELIEVE PROPHET
One popular prophet wey don perform different unbelievable miracle don talk how fire come down burn someone wey no believe im ministry.
This popular pastor wey dey Malawi don walk on air, call angels wey pipu see korokoro, e don come do the one wey make everybody dey talk. Im say fire come down from heaven burn one person like roasted plantain because e no get faith for im miracle. Make we dey pray say, as we dey serve Baba God, we no go go where fire go roast us like suya.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment