We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Tuesday 11 October 2016
ROONEY DON TALK IM OWN ABOUT IM PERFORMANCE AND RETIREMENT
Footballer wey we know wella, e dey play for Man United. e don finally talk sfter pipu laff am for stadium on top say e miss one shot, im fan don dey nack amdifferent yabbing wey be say e fit make person cry.
Rooney don talk say wetin happen na something wey dey expected for im career and e fit still be the best, e just clock 31 and e say hope still dey wella and e no go accept defeat even after they remove am for im club. e don talk say e no dey resign, e still believe say better go still come for am.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment