Wednesday 12 October 2016

See Priest Wey Don Kpai Tey Tey Dey Move Up and Down For Museum, Na wa o

The famous lama died in 1927 and was mummified

Na for camera for one one Museum dem see strange movement of one Lama Dashi-Dorzho Itigilov (Budhist)
wey don die tey tey for like 89 years ago. Pipu talk say the person wey dey cameria fi be soldier wey old two bags come wear boot join but old priest for Russia don talk say na the man wey don kpai. They believe say e fit dey give dem warning. Na wetin dem see be this o.

Religious leaders have claimed that the figure is that of the dead Lama

No comments:

Post a Comment