
Nollywood actress wey we know wella Rita Edochie don talk say make some pipu mind their business and leave im mata alone.
Rita Edochie wey pipu don yab tire on top her make up don voice out say make una leave am. she talk say if na naked pishur she put now, all of them go like am but as she put black eye pencil, dem dey fear am like Ojuju and na so dem go dey fear until dem mind their business. She don talk say she love herself pass anything.
No comments:
Post a Comment