Wednesday 12 October 2016

Chai!!! One Man Nearly Komot Him Cassava As Him Dey Chuk

Image result for hospital 

See Wahala O! One man for Vietnam dey emergency room now as we dey yarn bkos him cassava don spoil finish.
The tori be say the time wey the man enter boxing room with him wife, the wife flog am so tay the cassava break. The tin break no be small o! bkos the doctors tell am say if to say him wait small him for die o! As we dey yarn so, doctors dey operate the cassava. No be small thing o! Pray for the man abeg.

No comments:

Post a Comment