We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Thursday, 13 October 2016
See Popular Actress wey go tiff person money
Actress wey fine well well don tiff peerson N460,000 and the mata don reach court. Actress Joy Anyim don appear for Magistrate court for Uyo on top say e tiff tiff im friend money. We hear say court don give am bail of N500, 000 while other talk say dem don move the case to another day.
No comments:
Post a Comment