We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Thursday, 13 October 2016
How Una Take See This Maternity Pinshor
Make una look the pinshor wey this man and him wife do. Plenty pipu talk say the tin no make sense, how u take see am na? The man come get nyash join sef...lwkmd!
No comments:
Post a Comment