Thursday 13 October 2016

Nobody Dey Safe Again O!

deputy governor robbed 

We never cry finish for the one wey happen to Kim Kardashian d other day na him the bodyguard of Kenyan Deputy Governor for Tharaka Nithi county kari gun put for the man head say make him bring all the money wey him kolet for the land wey him sale that day.
The governor, Eluid Muriithi, no believe the thing wey him kari eye see o, but their police dey ontop the mara. Which place dey safe for this life sef nawa o!

Tharaka Nithi
Read more: https://www.naij.com/1006661-deputy-governor-robbed-gunpoint-bodyguard.html

No comments:

Post a Comment