Thursday 13 October 2016

See The Kind Yarn Wey 9ja Pipu Don Sabi Bkos Of Jenifa Diary


Konfam 9ja pipu no dey dull o! As we dey watch TV na so we dey learn dey go. For una wey be fans of Jenifa Diary make una look the kind yarn wey we don dey use dey yarn effriday now bkos of Jenifa.
1.) Yels

Image result for jenifa diary images 

2.)  What I Do?

Image result for jenifa diary images 

3.) Wanever! 

Jenifa's diary  

4.)  Henemies

Image result for jenifa diary images 

5.) How Is Your Parenting?

Jenifa's dairy  

6.) It Is You That Sabi


Image result for jenifa diary images 

7.) I Am Priding In You

1 comment: