Thursday 13 October 2016

See Pikin Wey Don Sabi Bad Thing O!

 

This Pinshor don almost cause big kasala for social media. Dem post pinshor of pikin wey pose like say him wan sniff cocaine but pipu wey see the pinshor vex o, dem no like am at all.
But when the matter enter police hand, the mama of the pikin come outside talk say na lie o! my pikin no sniff cocaine o, na flour wey we wan take do puff puff the pikin been dey use play. Effribody mind come calm down for the matter.

No comments:

Post a Comment