Friday 14 October 2016

Look The Name Of The Chibok Girls

 

We thank baba God no be small for this news wey enter media yesterday for the release of the Chibok girls dem. The girls don dry finish for dat Sambisa forest o.
As e be so, dem don dey kolet medical treatment for DSS medical centre for inside Abuja. Look the girls dem name for here...


1. Mary Usman Bulama
2. Jummai John
3. Blessing Abana
4. Lugwa Sanda
5. Comfort Habila
6. Maryam Basheer
7. Comfort Amos
8. Glory Mainta
9. Saratu Emannuel
10. Deborah Ja’afaru
11. Rahab Ibrahim
12. Helen Musa
13. Maryamu Lawan
14. Rebecca Ibrahim
15. Asabe Goni
16. Deborah Andrawus
17. Agnes Gapani
18. Saratu Markus
19. Glory Dama
20. Pindah Nuhu
21. Rebecca Mallam

No comments:

Post a Comment