We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Monday 10 October 2016
SEE HOW HOUSEGIRL HIT JACKPOT MARRY OYINBO WEY DEY NACK AM GIFT AND MONEY
Na who talk say person story no fit change o? Na so god bless one house girl wey don suffer well well. Her name na Praxidese Beil. Her new husband don talk say cooking for the girl na im hobby and say im love am die. He don nack am iphone 7, designer bag and plenty better. Make baba God bring better come our way o.
No comments:
Post a Comment