We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Monday, 10 October 2016
Nawa O! 50 Customers Dey Owe Bank Big Big Money For 9ja
Konfam pipu make una see o! Them talk say only 50 customers kari N5.23tn put for pocket for this we kontri. With the recession wey dey like dis you sure say dem go fit pay this money again?
No comments:
Post a Comment