We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Monday, 10 October 2016
JOBLESSNESS DON MAKE YOUTH TAKE BEGGAR AS JOB ONLINE
Some youth wey dey find how dem go take survive don find work for facebook and other social media. Dem dey beg anyhow for money. One person wey beg for money get yanfu yanfu blessing as them give am work for one oil company.
No comments:
Post a Comment