Friday 14 October 2016

See How Ekiti Pipu Dey Hustle For Agege Bread Wey Fayose Dey Share, This Recession No Be Small thing

My konfam pipu na stomach infrastructure Ekiti pipu do before dem give dem Agege bread, see pishur





 Na Chairman for Ado Ekiti Local Government and the Governor PA for Stomach Infrastructure Sunshine Anifowose  share ''Agege Bread'' for the meeting wey dem do for PDP Local Government. See Hustle my konfam pipu as everybody wan just carry bread reach house.



No comments:

Post a Comment