Friday 14 October 2016

Look Dis Young Doctor Wey Die After Him Pray For Person

Apostle Victor Egbe 

Nawa O! See as this young doctor take kaput o. Na inside Daily Post news we take see dis one o. Dem dey call the doctor Apostle Victor Egbe and him be Medical student for Benue State University.
The tori be say d doctor go Benue state teaching hospital to go pray for sick sick pipu dem but as him pray finish e fall for ground die. The thing shock effribody o. The family of the guy dey cry seriously. Chai!!!

No comments:

Post a Comment