Friday 14 October 2016

See Female Teacher Wey Dey Nack Boys For Classroom

sex with teacher
My konfam pipu, wetin we no go hear o, see teacher wey dey sleep with im male student for inside classroom.
The teacher wey im name na Kendal tell one of the boys for im class say she wan nack am as her body dey hot, dem come go inside one classroom for 20-25 minutes according pipu wey see dem. Police still dey investigate the mata.

No comments:

Post a Comment