Friday 14 October 2016

Charly Boy Don Talk Am Say President Buhari Dey Sick

L-R: Charly Boy, Buhari

Charly boy wey we know as ''Area Fada'' don talk im own, e say make we dey pray for we president as e don dey sick.
See wetin e talk for im twitter page.
Capture  
E say he get one disease wey im name na Alzheimer, na wa o, this kind disease dey make person quick forget things, misbehave, or no dey motivated and after that one, the person go die slowly. Make we follow pray for sai baba o. Nigeria go better o.

No comments:

Post a Comment