Friday 14 October 2016

Knee Down Dia!

Image result for secondary school punishments 

Hahaha... the thing wey man pikin see the time wen we small no be here O! 9ja pikin for this time no dey kolet beta punishment for school again nah.
Una fit remember the kind punishment wey una kolet wen una still dey primary or secondary school? make we take style look the small pinshor for some kind punishment for here...







No comments:

Post a Comment