Monday 10 October 2016

See As 9ja Policeman Kari Leg Excort Arm Robbers


Konfam pipu abeg help me judge this matter o. Dem talk say two robbers wey dia name be Moruf and Saheed kari leg go do tif tif for one kompany wey dey do nylon.
As dem go the operation dey come take style join oga police put for body so dat e go be like say the operation dey legit. Nawa o! but as e be so, oga police talk say him no follow do the operation o, bcos him no dey d time wey  dem dey tif the chemical wey dem go sell give one man for Magoro side.

How una take see am nah?

1 comment: