
My konfam Pipu na so dem DSS go raid 7 Judges house, comefind tear rubber jeep, cha cha, lastest one, the car wey dem see reach 15, Rolls Royce even dey there. Hmmm, that Rolls Royce alone be like 100 mjillion for the latest one o. Wetin come surprise mepass be say dem get mansion o, one of dem wey we never know im name don call pipu for Obodoyinbo make dem come help am build him mansion. One for the judges don talk say im no know how 18 million naira take waka enta im account. Make God help us o, people wey suppose fight for us come dey do anyhow.
No comments:
Post a Comment