Monday 10 October 2016

Pastor Wey No Sabi Chuk Their Wife Go Enter Hell Faya O!

marriage counsellor 

One Pastor For Ghana wey him name be George Lutterodt  don come outside talk say any pastor wey no sabi do him wife well well go enter hell fire bcos God no go gree make dem come heaven.
The pastor vex wen him talk dis tin o. Him talk say plenty pastors go enter hell fire bkos dem no sabi satisfy their wives. Him come talk say God no go even answer their prayer sef.


Konfam pipu how you see dis mara?

No comments:

Post a Comment