Monday 10 October 2016

WOMAN MARRY DEAD BODY FOR 6 YEARS, THIS ONE NO BE NOLLYWOOD MOVIE O

 mad woman
One woman wey her name be Grace Amadi don almost craze wen she hear say her husband wey she born 2 pikin for don die since 2002.
Grace dey live for waterside with im husband for Port Harcourt Town and e dey work for there. When kasala burst, na one distant relation show am old pishur wey dem take am for grave as dem bury am, immediately Grace hear, she begin cry and wan run mad. Dem try reach Tony since then, Till today dem never see am. Grace don go for prayer before craze worry am finish. We no go marry dead body o


No comments:

Post a Comment