
E get one 70 year old senior legislator for China wey dem dey call Bai Enpai. China govment talk say the baba dey collect bribe well well dats y dey wan comot the baba sharp sharp.
As e be so, dem don sentence am to death. Shey naija fit do dis kain tin?
No comments:
Post a Comment