Wednesday, 12 October 2016

Look Wetin Dis Boy Do For Twitter To Get Job For Oil Kompany

internship twitter challenge 

Some pipu dey twitter dey talk chom chom chom but dis young man don use him head to get internship for Oando Plc.
Look as the boy do am for here....


internship twitter 

internship tweet 

After 4hours d guy don get the 2000 retweet for Oando inside twitter. See as hardwork dey pay na...

internship won 
lucky internship winner 

inspiring internship 
Some pipu think say na petrol attendant dem go give am but no be so o....

internship

No comments:

Post a Comment