Monday 17 October 2016

Look Man Wey Marry 97 Wife


This man one break record o, e remain small him go be like King Solomon for bible O. Him name na Alhaji Pa Bello Abubakar Masaba and him get 97 wife as we dey talk so.
The man talk say him dey satisfy all him wife wella but we never sabi as him take dey do am sha. Abeg if una know babe wey dey find husband just kari am go meet dis baba, him talk say him go still fit marry plenty wife join the one wey him get. Look him wife dem for down...
Image result for masaba the man who married many wives images 

No comments:

Post a Comment