Friday 14 October 2016

Wife Material- How You Go Take Know Say Your Babe Na Wife Material

IDoGhana/Instagram 

 If you be babe make una learn o! If you get babe look the things wey make make you sabi say the babe na wife material. We don arrange some things wey go make you sabi babe wey be wife material, you fit add your own...

1.) She sabi cook wella

Image: africa.com 

2.)  She Like pikin well well and she dey play with dem well well

Images by: Instagram/Style Select 

3.) She no dey jump from one man to another, she dey faithful

Image: kenyamarriagecounselling.com 

4.)  She dey mature, she no dey do like small pikin

relationship 

5.) She sabi relate with you and your family them wella


Image result for a lady talking to her family nigeria


No comments:

Post a Comment