Monday 17 October 2016

Facebooooki!!! Look Pinshor Wey Person Put Inside Facebook

The said pictures 

Nawa for wa oooo!!! Look the kind pinshor wey person put inside Facebook O! The tori be say the girl wey dey inside the pinshor be 14 years, na small girl and she no suppose to dey do this kind thing.
Na the girl neighbour site the pinshor cum raise alarm o! abeg if una sabi the mama and papa of dis girl make una report the mara ooo!!!

1 

 3

No comments:

Post a Comment