We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Friday, 14 October 2016
FRIDAY AWOOF!!! WIN AIRTIME
My konfam pipu, na who first get this question go win this awoof credit!!! The question wey I wan ask be, How many years Buhari don use as President?
Make una send una answer, we go send you message if u win, you go tell us your network and we go send the airtime to your mail. NO MISS THIS AWOOF!!!
awoof dey sweet o
ReplyDelete