
This man wey im pishur full every where for social media because im something small like full stop don talk say e no dey guilty at all of any rape isssue. The man dey face trial as i dey gist una for attacking two sex workers for Canada. Wetin we no go hear o, my konfam pipu.
No comments:
Post a Comment