Friday 14 October 2016

NA Your Aunty Be This?




One konfam pikin wey dey inside train for UK send us dis video. For the video you go look one aunty wey dey chop swallow on a low key. The woman no send anybody o bkos the recession wey dey her belle fit kill person o. The woman just dey chop d swallow jeje dey go.
The mara now be say we never konfam weda the woman na 9ja woman abi na Ghana she from abi how una take see am?

No comments:

Post a Comment