Konfam9ja
We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Saturday, 3 October 2015
Koko Master D'banj Dey Share Free Koko For Stage
We know say him be Brand Ambassador for SLOT and him get koko garri but y him dey give dat girl free koko for stage nah, nawa o. Close eyes, no look.
No comments:
Post a Comment
Newer Post
Older Post
Home
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment