
Hmmmm, no be small thing o, as some pipu dey throway their own money for things wey no make sense, popular Nigerian actress Ini Edo kari her own go open one konfam lounge for Lagos.
Plenty pipu show to follow am wash the place. See dem for here...
Plenty pipu show to follow am wash the place. See dem for here...




No comments:
Post a Comment